One of di relatives of pesin wey survive di Calabar carnival accident for Cross River state tok to BBC Pidgin how e happun. Musa Mohammed Kutama, papa of one of di victims of di Calabar Bikers display ...